

Loose translation: Every action has a consequenceĮ go better na e go better, na im make ibo man still dey Kano Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus.īring suya, bring suya….na cow body dey suffer am. Loose translation: Having Big eyes doesn’t make you civilised


Loose translation: You don’t need my translation to understand this Loose translation: Calm down,your temper won’t solve the problemĮvery mallam with em own kettle, every aboki with em own radio. No matter how hot your tempa be,e no fit boil beans. Loose translation: There is always a reason for somethingĬraze no hard to form,na the trekking be wahala Rolling stone, of course na person push am now! Loose translation: Don’t outstay your welcome If person too tey for party e go follow dem wash plate Loose translation: Stop living in the past and start living in the present. Loose translation: Make something good out of a bad experience If life dey show you pepper my guy make pepper soup Wetin concern agbero with twitter handle or malu with face cap? Loose translation: Appearances are often misleading. Loose translation There is always a way when something matters much. NO matterhow dark room wan be, man go still locate woman breast. Loose translation: It’s easy doesn’t mean everyone can do it. Loose translation: How you start doesn’t matter, what matters is how you finish. Don’t rush!Īkara and moin moin get the same parent na wetin dey pass tru make dem diffrent Loose translation: Keep calm! Nothing last foreverĬow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef Loose translation: You Can’t Run Away From Your Destiny Loose translation: You can’t do somethings if there are no certain conditions.Ĭhicken wey run way from borno go Ibadan go still end up inside pot of soup Nwanne be proud to speak your pidgin whether it is the simple pidgin or waffi pidgin, that doesn’t stop you from speaking good english when you want to. According to wikipedia, the official language in Nigerian is English but we all know that the common language we speak in Nigeria is Pidgin. But as for my fellow Naija man, he doesn’t want to speak pidgin because he feels pidgin make people think less of him, that he his uneducated, not civilized and probably local. You know why ? It’s because they appreciate and show pride when speaking the creole. When the Jamaican people speak their Creole, everyone loves it, they all want to speak like them.
